Nigerian comedienne and on-air personality, Anita Alaire Afoke Asuoha aka Warri Pikin has said that individuals are the main problem of marriage and not the union itself.
Warri Pikin made the statement in an Instagram video on Wednesday.
According to her, individuals have refused to come down from their high horses in marriage.
Marriage no good, na lie marriage good na God create am because anything wey God touch na blast
Na bad maintenance culture we get, nothing do the product called marriage na the users
If you buy blender, you no sabi use am, go learn am because if you use am anyhow e go spoil.
As a marriage user you need to learn many things learn love, learn patience, learn respect, learn submission.
Because the marriage wey we dey see today everybody dey say do you know who I am, she said in parts.